Babylon

רצועה

Babylon

Patoranking , Victony

2:57 משך
1 השמעות אחרונות · 90 יום
5 ספטמבר 2023 יצא בתאריך
1 גרסאות מילים

השמעות אחרונות

לפני שעה Only Hits

מילים

Babylon, Babylon
Babylon, Babylon

Yeah
(Phantom)

Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (no, yo)
Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)

Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg like who dey cele church
Normally, I no fear, my paddy I dey tell you
If corona burst, me I no still wear mask

Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana school to Festac
This my tori you no go fit learn, oh
'Cause na the kind matter wey go fit to end class, yeah, yeah

Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (find Heaven's gate, no, yo)
Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)

Stubborn, stubborn
Stubborn for igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader, lion, yes, I be idolo
Fight and face my fears, no ojoro

Fire burn Babylon (Jésu)
Man ah move like a stallion (Jésu)
Mi team strong, mi nuh tag along (Jésu)
World best, ah di champion
Victony carry on

Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end sars, yeah, yeah

Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (ye, ye, no, yo)
Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)

(Stubborn, stubborn)
(Stubborn for igboro)
Me I go run and run until I, no, yo
(Stubborn, stubborn)
(Stubborn for igboro), Babylon
Me I go run and run until I (find heaven's gate, oh)

בחר תחנה

Only Hits
Only Hits

Your Favorite Hit Music Station

Only Hits Gold
Only Hits Gold

70s, 80s and Pop Rock Hits

Only Hits Japan
Only Hits Japan

The best Japanese Hits

Only Hits K-Pop
Only Hits K-Pop

The best K-POP Hits

Top Hits
Top Hits

Number One On The Hits