Bandana

Bandana

Siste spillinger

1 november 2025 Only Hits

Tekster

Low-key
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem, dem know me
Since '06
I've been writin' this story
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
'Til eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
"Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup")
But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I'm not joking
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since '06 ('06)
I've been writin' this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)

Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin'
Hmm-mm, comin'
Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
Low-key
All of them have noticed
I'm not joking
All my guys, they know me
Since '06
I've been writing this story
I'm not an OG
But if you ask them, they know me
I don't smoke trees
Music turns my head (my head)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I'm low-key
But I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine for me slowly
It's the love I see that gives me courage
I'm a ghetto boy, I'm a sinner
Fear nobody, only Jehovah
And I thank the Lord, I'm going far
Usain Bolt, I'm fast
Shout out to my people in Shitta
Bandana on my head like 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
They never see me coming (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, coming (in Lagos)
I tell them "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Nigerian boy going abroad (going abroad)
Going abroad (going abroad)
Thank you, Mr. Money (thank you, Mr. Money)
I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
'Til eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where are they?
Who are they? (where are they?)
They'll go crazy, they'll tire
They'll say, they'll say (they'll say, they'll say)
"They don't know what's up" ("they don't know what's up")
But, low-key
All of them have noticed (ahn-ahn-ahn)
I'm not joking
All my guys, they know me (ahn-ahn, ahn)
Since '06 ('06)
I've been writing this story (sto-ry)
I'm not an OG
But if you ask them, they know me
(Giddem)
It's the love I see that gives me courage (gives me courage)
I'm a ghetto boy, I'm a sinner (I'm a ghetto boy, I'm a sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And I thank the Lord, I'm going far (I'm going far)
Usain Bolt, I'm fast (fast)
Shout out to my people in Shitta
Bandana on my head like 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
They never see me coming (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, coming (in Lagos)
I tell them "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Nigerian boy going abroad (going abroad)
Going abroad (going abroad)
Thank you, Mr. Money
They never see me coming
Hmm-mm, coming
I tell them "is coming" (I tell them)
Nigerian boy going abroad
Going abroad
Thank you, Mr. Money (thank you, Mr. Money)
Low-key
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem, dem know me
Since '06
I've been writin' this story
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
'Til eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
"Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup")
But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I'm not joking
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since '06 ('06)
I've been writin' this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin'
Hmm-mm, comin'
Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

Velg stasjon

Only Hits
Only Hits

Your Favorite Hit Music Station

Only Hits Gold
Only Hits Gold

70s, 80s and Pop Rock Hits

Only Hits Japan
Only Hits Japan

The best Japanese Hits

Only Hits K-Pop
Only Hits K-Pop

The best K-POP Hits

Top Hits
Top Hits

Number One On The Hits