Anybody

Parça

Anybody

Burna Boy

African Giant · Parça 2

3:09 Süre
1 Yayınlar · 90g
25 Temmuz 2019 Çıkış Tarihi
2 Şarkı Sözü Versiyonları

Son Çalınanlar

1 saat önce Only Hits

Şarkı Sözleri

Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh
I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
You won chop where you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
Money soon expected
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Ahh, ahh
Move
Ahh, ahh
I've recharged my energy, I have no time for any enemy
Because they can't bring me down
There's nothing a person hasn't seen
Truly, nothing a person hasn't seen
Forget it, I say let it be
Very soon expecting
Let our friends go there
I'm hiding and moving
Gently, gently, gently
I used to answer them "yes sir"
Now it's me they answer "yes sir"
Respect is reciprocal
Even though you know that I'm special
Anybody who doesn't want to wake up
Anybody who doesn't carry themselves
Hit them with something, ahh
Hit them with something
If they fall gently, gently
Hit them with something
You want to eat where you never worked
Is it because I also haven't spoken
I look at you and laugh, truly, truly, truly
I surely know that the time will come
Truly, I know that the time will come
When you won't be able to lie anymore
Truly, truly, life is turn by turn
Whether you like it or not
If you provoke me, it will burst
Let it lift, let them hear oh
Anybody who doesn't want to wake up
Anybody who doesn't carry themselves
Hit them with something, ahh
Hit them with something
If they fall gently, gently
Hit them with something
Money soon expected
Let our friends go there
I'm hiding and moving
Gently, gently, gently
I used to answer them "yes sir"
Now it's me they answer "yes sir"
Respect is reciprocal
Even though you know that I'm special
Anybody who doesn't want to wake up
Anybody who doesn't carry themselves
Hit them with something, ahh
Hit them with something
If they fall gently, gently
Hit them with something
Move
Whoever falls gently, gently, climb on them
Whoever falls gently, gently, climb on them
Whoever falls gently, gently, climb on them
Whoever falls gently, gently, climb on them

İstasyon Seç

Only Hits
Only Hits

Your Favorite Hit Music Station

Only Hits Gold
Only Hits Gold

70s, 80s and Pop Rock Hits

Only Hits Japan
Only Hits Japan

The best Japanese Hits

Only Hits K-Pop
Only Hits K-Pop

The best K-POP Hits

Top Hits
Top Hits

Number One On The Hits